Featured Post

Adekunle Gold (@AdekunleGOLD) is The New King ('Gold' Album Review) #TheGOLDalbum

Yes! YBNL signd singer Adekunle Gold has been crowned the new king following the unexpected release of his debut album two days go; f...

WE'RE SOCIAL







Lyrics : Dremo - Ojere

Saturday, July 2, 2016





I just dey start and I don dey start to dey get enemies ojere. Photo; Osbalt (Songwriter: Dremo) I just dey start and I don dey start to dey get enemies ojere wait now why una dey vex make I land first before you bury me Ojere
got girls online got girls inline ton fe rimi ojere all of them fine but am fucking with the finest won jeri mi ojere won kere si mi men presence mi gan dawon lamu ojere but my guy walahi Me I no send them I no get airtime ojere I no get time ojere but they rolly dy my left hand ojere no be say kpe pride oje but you’ rolling with the best gang, ojere these girls dey fumble them dey form hard to get ojere if she want dey long you bros abeg oh use your Hand ojere about last night I really blame it on the grey goose ojere I think say she be coke bottle but woke up to see bottle of fayrouz ojere oh my god awon fans mi eshe o ojere i never let the team leave me behind e le bere l’owo seun, ojere am living life for where i dey so i am straight out on hell, ojere real recognize real but you fake get out from here ojere you can ask about me nigba ti mo broke dem dey always doubt me omo mo ti lowo see no smello round me apg and dmw na dem dey fund me ose ose eh seun ojere ose ose ose eh seun ojere ose ose ose eh seun ojere ose ose ose eh seun ojere ose ose ose eh seun ojere zero Arizona we dey smoke on alariwo ah sare lo dubai emi banku, ati obo 3k dolls dy for pocket and you know that is money to blow gave her all that d now she calling me daddy o yo yo yo yo steady be getting the the dough dough look at me from head to toe though. nigga you already know know I am frosh yea I dey rock only designer clothes and dem dey pay me for every show and if you dey owe me men am at your door yo yo steady be getting the the dough dough look at me from head to toe though nigga you already know know I am frosh yea I dey rock only designer clothes and dem dey pay me for every show and if you dey owe me men am at at your door you can ask about me nigba ti mo broke dem dey always doubt me omo mo ti lowo zero smello round me apg and dmw na dem dey find me ose ose eh seun ojere ose ose ose eh seun ojere ose ose ose eh seun ojere ose ose ose eh seun ojere ose ose ose eh seun ojere you gat to keep up with the simplest and you fit to misplace something taking too many BS from these nigger switching on me started snitching on me cut them off, quickly from my circle as the ring leader no new friends and fuck all the old ones who mess with Oluwa Baba Nla Turn Up the time when I dey growing up Time now, I be king I dey rap I dey sing I step onto the ring now they all Trying to show me love I no dey fuck with you I no dey fuck with you and just because we dey for the same class for secondary school E no mean say you be my g E no mean say I owe you shi E no mean say you fit come chill for my crib without informing me no no no no no no no no no I no like am it’s funny how The ones that famz now are the ones wey dey cover books for exam but its okay its okay E mowe but emi mo way lati jawo fun emi family ati friends me too much money ojere DMW ojere ojere Copyright: DWM

1 comment

  1. Why you no go get enemy, when we where born we came out with bad and good(ibi(yoruba) and you) and your parent choose you, so you get to choose what you want..Help your loyal boy snazzy by watching "when you are high on cocaine powder and dope by snazzy on youtube" very funny skit just to make you laugh or smile depending on where you place your mind... track by snazzy - powder(panda cover)..

    ReplyDelete

Contact Form

Name

Email *

Message *