Featured Post

Adekunle Gold (@AdekunleGOLD) is The New King ('Gold' Album Review) #TheGOLDalbum

Yes! YBNL signd singer Adekunle Gold has been crowned the new king following the unexpected release of his debut album two days go; f...

WE'RE SOCIAL







Reekado Banks - Standard (Lyrics)

Friday, July 1, 2016




Reekado Banks - Standard

Standard x3

Another Gbedu wey dey burst brain
We no dey spend on budget
Influential spending
And if i catch you for there
Omo'mo ma se e leyin
Awon temi de ti wole! Formation aye!
Eje ka le won le re! Eje ka le won le re!
Omo gutter d'oni le
Omo gutter d'lona
E wo omo ti o n ta breadi o ti di onile ni Banana
I no dey bend down select, my money plenty.
I get proper connect! Influential spending!
[Chorus]
Everything i do is standard
Car wey i drivee standard
Girl wey i carry standard
I no dey ever do substandardi o
I say you is standard
I say me is standard
All of my people standard
We no dey ever do substandardi o
[Verse 2]
Hey now, its about time to hear the verse two eh
This time, if you dey feel me make you no dey calcu eh
You ready for the cruise eh
Biggy money full for the rubber banny
Gat shoes, everything no be lie, man
We aren't trip, on stand
See i gat goonz wey dey hold me down
Oya oya rewind selecta
Baby oya wind to the centre o
Oya give em the lamba
Altims oya give em instrumental
Omo gutter d'oni le
Omo gutter d'lona
E wo omo ti o n ta breadi o ti di onile ni Banana
I no dey bend down select, my money plenty.
I get proper connect! Influential spending!
[Chorus]
Everything i do is standard
Car wey i drivee standard
Girl wey i carry standard
I no dey ever do substandardi o
I say you is standard
I say me is standard
All of my people standard
We no dey ever do substandardi o
[Verse 3]
All my people pray dem dey pray for blessing
K'ori ba wa se e! Make we call on blessing!
K'ori ba wa se e! K'ale fe beyonce
Reeky standardi o
Jazzy standardi o
My manager is standardi o
My brother papa standardi o
O yi wo! O yi wo!



Download Standard here

No comments

Post a Comment

Contact Form

Name

Email *

Message *